zeno
Create a Station
Explore
Religious
Music
News
Podcasts
Bible
By Genre
By Location
By Language
Download App
Toggle Sidebar
zeno
Adventist World Radio
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Religion & Spirituality
Christianity
English
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday
Website
Episodes
295
09 April 2026
Family mata - God word wen we dey take grow
Some odar tins wen husband and wife go fit do togeda wen go make deir marrage sweet and happi naim we tork today.Today message of Hope say make we no dey fear bikos God sabi fite for hin pipo like e fite for King Jehoshaphat and Judah
29 min
08 April 2026
Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow
De kain tin dem wen go make wife wen dey forlow hin husband dey sleep well no fit get belle naim bi today tork.Today message of Hope say wen we see big wahala and we pray make we wait make God tell us watin we go do and den make we do watin God tork
29 min
07 April 2026
Pikin dem mata - God word wen we dey take grow
De tin wen dey make pipo get de depreshun sikness wen no dey let pipo happi naim bi today mata.Today message of Hope say wen kata-kata come make we sing and praise God and make we rememba God wordand hin promise wen go fit save us
29 min
06 April 2026
Family mata - God word wen we dey take grow
De pawa wen papa and mama wen dey pray for deir pikin get bikos dem dey pray and God dey ansa naim bi today tork.Today message of Hope say life get wahala but pesin wen sabi run go meet God go get God for hin korna wen wahala come.
29 min
05 April 2026
Praya - God word wen we dey take grow
Today praya na make God heal all de pipo wen dey sick and make God bless family with moni.De message of Hope dey tell us say wen wahala come and we no know watin we go do, make we put hawa eye for Jesus.
29 min
04 April 2026
Praise - God word wen we dey take grow
Today fess song say make we praise God even wen we dey hinside wahala and de sekond song say make we get Jesus for de time wen we dey now.De message of Hope say make we trust God and do watin God tork even wen we dey hinside wahala.
29 min
03 April 2026
Woman dem mata - God word wen we dey take grow
Today mata na to beg man dem make dem do watin dem sorpose do as man so dat de woman for deir family no go do deir work.De message of Hope dey tell us watin Hannah do wen wahala for hin life nearly scata hin marrage.
29 min
02 April 2026
Family mata - God word wen we dey take grow
De tin wen husband and wife go do togeda wen go make deir marrage sweet and stand gidigba naim bi today mata.Today message of Hope say wen we dey hinside wahala, make we rememba God and make we pray bikos God know watin e go do for hawa mata
29 min
01 April 2026
Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow
De tin wen man wen hin man-warta no plenti rish to take give hin wife belle go do for de mata naim bi today tork.Today message of Hope say wen wahala come make we no fear but make we trust God bikos enitin wen get beginni go must get end.
29 min
31 March 2026
Pikin dem mata - God word wen we dey take grow
De kain sikness wen dey make pikin no happi naim bi today mata.Today message of Hope say make we put hawa fait for Jesus bikos na only hin fit give us peace wen wahala dey.
29 min