Praya   -   God word wen we dey take grow
03 May 2026

Praya - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

About
Today praya na make God epp us bring all de pipo wen dey kidnapa dem hand and make God save dem.
De message of Hope say God want make we dey hinside Jesus Christ de way wen branch dey hinside tree.