About
Today fess song say Jesus na hawa gento shephad and de sekond song say we fit rest for God evalasting hand.
De message of Hope say God dey protect hin pipo so dat notin go happun for dem and dat naim bi one way wen God take de care for hin pipo