About
Today advise na make hawa pikin dem rememba say dem bi God pikin so make dem wear dress wen go make God happi.
De message of Hope say na eye we dey take see whey we dey go so make we pray make God open hawa spirit eye so dat we go fit see.