Make pesin bodi well kankpe   -   God word wen we dey take grow
18 March 2026

Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

About
De tin to take treat de scrash for shikin pos and de medcin we no go give pesin wen get shikin pos naim bi today tork.
Today message of Hope say as pipo wen get new life we musto read hawa bybbo, pray and do watin God tork say make we do